Abimbola Olaofe – Gbabe Lyrics & Audio

Abimbola Olaofe - Gbabe Lyrics & Audio

Chorus:
Lead: Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead: Şe you no know
Response: Şe you no know
Lead: You no sabi
Response: You no sabi
Lead: Ş’o ti ri gbo
Response: Ş’o ti ri gbo
Lead: Ş’o ti ri mo
Response: S’o ti ri mo pe 
Jesu ni baba na him be oga,
Gbabe eh eh eh
Gbabe eh eh eh
Verse 1:
He be my father
He be my maker
He be my master
Na him dey provide all my needs
He be my father
He be my maker
He be my master
Na him dey provide all my needs
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo o Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo
Şe you no know
Şe you no know ooo

Verse 2:
Oya Oya Oya Oya
Get up and dance
Get up and dance
Let’s give God thanks oooo
Oya Oya Oya Oya
Get up and dance
Baba şeun t’eni kan o le şe ęjo
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo
Baba nothing do you o
“Gbabe” Lyrics & Mp3 Download by Abimbola Olaofe
Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button