Kleb Shout – Jaburata Lyrics & Audio

Kleb Shout - Jaburata Lyrics & Audio
Intro:
Ha le le le e omele
Kleb shout
Come and see what he has done o for me o eh eh
Come and see what he has done o for me eh

Chorus:
Plenty, Plenty money o (amen)
Satan go frustrate (amen)
My enemies go frustrate (amen)
Me sef go gyrate (amen)
Verse:
You turn my sorrows into joy
You turn my night into day
You turn my darkness into light
Blessings jaburata e
You turn my sorrows into joy
You turn my night into day
My darkness into light
Blessings jaburata e
Jaburata e
Favor jaburata
Promotion jaburata
Money money jaburata e
Favor jaburata
Promotion jaburata
Blessings jaburata
Money money jaburata
I am unstoppable unstoppable
My life na miracle na miracle na miracle
You go get testimony (amen)
I go get testimony (amen)
You go get testimony (a amen)
Dis year you go buy your motor (amen)
Na your testimony (amen)
You go get testimony (amen)
Dis year you go build your own house (amen)
Na your testimony (amen)
You go get testimony (amen)
Dis year you go carry your pikin o (amen)
Na your testimony (amen)
You go get testimony (amen)
Everybody shout amen (amen)
Make una shout amen (amen)
Everybody halla amen o (amen)
Awon temi shout amen (amen)
Make una shout amen (amen)
Eyin temi halla amen o (amen)
Amen amen amen (amen)
Amen amen amem (amen)
Amen amen amen (amen)
Dis year you go buy your motor o (amen)
You go carry your pikin o (amen)
I say you go build your own house o (amen)

DOWNLOAD MP3 NOW!

“Jaburata” Lyrics & Mp3 Download by Kleb Shout
Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button