Chibuzor Okere – Plenty Plenty (Lyrics, Mp3)

Chibuzor Okere offers a perfect dancehall and rap masterpiece titled “Plenty plenty’’ featuring Prinx Emmanuel.
The song unveils a heart full of thanksgiving to God almighty for his love, mercy and provision.

It features flavour and elements peculiar to different genres such as dancehall, hip hop, and highlife; all meshed up to this fine groovy blend of creativity. The song is produced by Corektsound.

DOWNLOAD SONG

LYRICS: Plenty Plenty by Chibuzor Okere feat Prinx Emmanuel

Verse:
Everyday
I no go hide am
See wetin the lord dey do for me Na plenty
I praise your name
Hallelujah!
Wetin the lord dey do for me
E many
Jehova Jireh
Nara ekele n’ne yegi
(Agama para alleluya)
Para halleluyah
Jehova Nissi Nara ekele njiri bia
(Agama buru alleluia bugara papa)
Iheoma Chukwu

Chorus:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time

Rap:
Take a look at me bros
Wetin u dey see bros
Shey na plenty blessings wey dey follow me
Plenty still dey for the Hilux
Ekene diri Jesus
Naim way dey give us
Shaybi naim dey make when we want to collect our cut we nor dey use scissors
Plenty plenty I dey pariwo
Plenty plenty blessings I dey carry go
Blessings that added no sorrow and when we dey ball
We’ll be balling like Taribo
When you look at my life
Na plenty plenty you go see
Because I’m serving the God of plenty plenty
Plenty plenty

Chorus:
Plenty plenty things
I dey see
Plenty plenty things
All the time
Plenty plenty things
Plenty plenty
Plenty plenty things
Plenty plenty
Ah ah ha ha
Eh eh eh eh eh

CHECK ALSO: Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button