Freke Umoh – Actor No Dey Die (Lyrics, Mp3)

Freke Umoh features Ko’rale in powerful single titled “Actor No Dey Die“.
The resurrection story served in Naija flavour.

LYRICS: Actor No Dey Die by Freke Umoh

After three days oh…
Jesus rose from the grave oh..
Never ever underestimate me oh…
Brother man I’m made in His image oh..
Son of God turn to son of man
so that son of man go be son of God
Enemies wey no know the plan
Come dey jubilate cos he die for cross
ah ah ah ah
You see, monkey no dey born goat oh
The greater one lives inside of me yeh..
As cow no dey lay egg oh
Ekpe uman afo ke biet ebot (a lion cannot give birth to a goat)

After three days oh…
Jesus rose from the grave oh..
Never ever underestimate me oh…
Brother man I’m made in His image oh..
For this film oh.. actor no dey die oh..
[No matter how e be]I don see this film before
[No matter no matter no matter how the matter be…]I don see this film before..
[There is nothing I cannot survive yeh]I don see this film before
[Greater is He that lives in me..]I don see this film before…

For this film oh… actor no dey die oh…
For this film oh… actor no dey die oh…
And me I get super power YE YE YE
And na my Bible tell me so ye yeee ye ye
He had love To offer
But they still no answer
He chose Peace
But they made him to suffer yo yo yo
they made him to suffer na na na na
And he went to the cross with You in mind
That so that he can give You brand new life,
And what a man Fit do like that ??
And what a love fit love like that ??

After three days oh…
Jesus rose from the grave oh..
Never ever underestimate me oh…
Brother man I’m made in His image oh..
For this film oh.. actor no dey die oh..
For this film oh.. actor no dey die oh..

CHECK ALSO: Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button