Pastor Ozi – My Paddy (Lyrics, Mp3 Download)

Pastor Ozi who released his first debut single ‘Levels Don Change’ on the 18th of April, has returned with another smash tone, the long-anticipated single titled “My Paddy” produced by Joeblings.

Pastor Ozi said without mincing words, that the song my paddy is highly loaded with the power of the Holy Ghost, he also stated, that any one listening to it should do so in faith expecting signs and wonders and the miraculous in return, he also added that as many who have not been born again should quickly do so, so the Holy Ghost will become their paddy also with signs following them.

Available on all digital platforms: Apple Music, Spotify, Amazon Music, Deezer, iTunes Stores, Pandora, boomplay & more

DOWNLOAD SONG

CHECK ALSO: Femi Okunuga – Power of the Holy Ghost

LYRICS: My Paddy by Pastor Ozi

Intro:
MIMO, MIMO
MIMO, MIMO, MIMO

Chorus:
Holy Ghost na my paddy o
I’m alone
Holy Ghost na my paddy o
I’m not alone….

Solo 1:
Why you dey fear like this,
Why you dey worry?
Wetin people do to you,
Wey make you dey cry?
Wetin satan snatch from you,
Wey make you feel sad?

Wetin be that poverty,
Wey make you dey worry?
(I say) wetin be that sickness o
Wey you dey fear?

You no know say (say)
God is good?
You no know say (say)
God is with is with you?
You no know say (say)
God is good?
Repeat Chorus
Solo 2: I will praise Almighty God
For all the things He has done for me
(You) take away my shame
And make me head and not the tail
Holy Ghost na my paddy
I no dey fear, I no dey shake

Papa dey provide all my need
Anytime when I call Him name
No dey wander, wander
Make Him your paddy, you go succeed
Anytime you call Him name
E go answer with no delay
Repeat Chorus
Mimo Mimo
Mimo, Mimo, Mimo

Holy Ghost
Holy, Holy, Holy Ghost
Repeat Chorus
Tongues…

CHECK ALSO: Frank Edwards – Wetin You No Fit Do

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button