Glory Henry – I No Know Lyrics & Mp3 Download

Glory Henry - I No Know Lyrics & Mp3 Download
The things you do for me,
My mouth no fit explain
I no know wetin i do
Wey make you love me so (x2)
The things wey you do for me yeh,
My mouth fit no talk am oh
I no know wetin i do
Wey make you love me so
The things you do for me yeh
My mouth no fit explain
I no know wetin i do
Wey make you love me so
Chorus:
Call: I no know wetin i do wey make you love me so
Response: I no know wetin i do wey make you love me so (x2)
Call: The reason for my living
Response : Na you
Call: The source of my joy oooo
Response: Na you oooo
I no know wetin i do
Wey make you love me sooo
Because of your love oh, i go dey sing
I go dey shout ooo,
I go dey praise oooo
I no know wetin i do wey make you love me soooo
The lifter of my head o, and my joy o
I no know wetin i go give you oooooo
I no know wetin i do wey make you love me soooo
Na you dey sustain me day by day o, everyday i go praise your name o
I no know wetin i do wey make you love me sooooooo
Interlude
Lead:
Ibuchineke dimma oh
Ibuchineke dimma eh
Ibuchineke dimma , imela oooo (x2)
Refrain:
Ibuchineke dimma oh
Ibuchineke dimma eh
Ibuchineke dimma , imela oooo (x2)
Chorus:
I no wetin i do , wey make you die on the cross of calvary eeeehhhh
I no know wetin i do
Wey make you love me sooooo
This love e too sweet o, e too much o
My mouth no fit express how far
I no know wetin i do
Wey make you love me sooooo
Eh this love e too much o, e too much ooo
My mouth no fit express am
I no know wetin i do
Wey make you love me sooooo
Eh, i no know wetin i do wey make you love me soo
I no know wetin i do
Wey make you love me sooooo

DOWNLOAD MP3 NOW!

“I No Know” Lyrics & Mp3 Download by Glory Henry

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button