Enny Okosun – I Pray Lyrics & Mp3 Download

Ennyokosun - I Pray Lyrics & Mp3 Download
Man a fit pray all day and night (2x)
Chorus:
Manasila, man with a weak flesh with no stamina ooo
Manasila, man with a weakness with no stamina ooo
I pray that you bless my day, I pray that you guide my ways
I pray for your knowledge all day, I pray that you help me run my ways (yaga yeah!)
I pray that you bless my day, I pray that you guide my ways
I pray for your knowledge all day, I pray that you help me run my ways
Verse 1:
(yaga yeah!)
No other gods better pass my father
Cos e dey give me many things plus holy water
And men ought to pray and not faint
Even though I tire, I go still dey here dey pray (dey pray)
Prayer is the key my brother
Make you pray your life to the cliff my sister
Make una dance to the beat aunty/uncle
Na enny okosun and azadus on this eh!
I no wan bother you with all these rhymes
One love is all we need o, Make una give us what we want
No come here come dey do say na only you sabi do e
Chorus:
Manasila, man with a weak flesh with no stamina ooo
Manasila, man with a weakness with no stamina ooo
I pray that you bless my day, I pray that you guide my ways
I pray for your knowledge all day, I pray that you help me run my ways (yaga yeah!)
I pray that you bless my day, I pray that you guide my ways
I pray for your knowledge all day, I pray that you help me run my ways
Verse 2:
(yaga doo)
And unto the next thing is verse 2
Anyway, I dey without the tattoo
And I no dey doubt holyghost about you
And everywhere I go, baba olutoji (God my protector) me
He’s the one that I pray to I cannot do without you
Obasi di nelu (God that lives in heaven), chineke di ukwu (The big God)
Oke osisi na’enye ndu (Tree of life), ndu, obiajulu gbadura k o yanju
Koro re ko dayo koro re ko yanju eh eh eh! (that your Joy may be full)
Kara mo kole, for effective prayer of the righteous man availeth
Bridge:
And if I tell you say na prayer carry me to where I dey today
You no go believe say no be my power but by Him fire
I no wan bother you with all these rhymes
One love is all we need o, Make una give us what we want
No come here come dey do say na only you sabi do e
Chorus till fade

DOWNLOAD MP3 NOW!

“I Pray” Lyrics & Mp3 Download by Enny Okosun ft. Azadus

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button