Limoblaze – Your Love Lyrics & Mp3 Download

Limoblaze - Your Love Lyrics & Mp3 Download



Verse 1:

Shey you rescue the boy
Shey your love 
E dey pamper the boy
And if I fall anytime
You dey lift me up
You dey protect the boy (2x)
Verse 2:
Your type of love
E dey shock person
If na water E go drown person Oh Yea
And its so good
And its so real
And its for free Yeeea (2x)

Bridge:
I know I dont deserve it
Your love is overwhelming Oh
And its a vibe, Its a vibe
Say your love E dey burst brain oh (2x)
Forgive my shortcomings
You know I hate these shortcomings Oh
I don’t why I do things I hate Oh
Forgive my shortcomings
You know I hate these shortcomings Oh
Cos the things I wanna do
I don’t do them



I’m a mess
I don’t know why you love me
I break your heart
But see the way that you love me
I no know wetin I don do
Wey you love me so
I break your heart
But see the way that you love me
I know I dont deserve it
Your love is overwhelming Oh
And its a vibe, Its a vibe
Say your love E dey burst brain oh (2x)
So I say Doh Doh Doh Dohh…
Oghene Doh Doh Dohh
I thank you and
I bless you for your love Oh (2x)
Repeat Verse 1 (x2)
I’m a mess
I don’t know why you love me
I break your heart
But see the way that you love me
I no know wetin I don do
Wey you love me so
I break your heart
But see the way that you love me
I know I dont deserve it
Your love is overwhelming Oh
And its a vibe, Its a vibe
Say your love E dey burst brain oh (2x)
So I say Doh Doh Doh Dohh…
Oghene Doh Doh Dohh
I thank you and
I bless you for your love Oh (2x)

DOWNLOAD MP3 NOW!

“Your Love” Lyrics & Mp3 Download by Limoblaze ft Dj Horphuray

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button