Moses Bliss-Nothing [Mp3 & Lyrics Download]

The song “Nothing” is a wonderful tune that will leave listeners feeling inspired and uplifted. With a mix of traditional hymns and original compositions, this song showcases the best of gospel music and highlights the power of faith and hope.

From the beginning to the last, each part of the song is filled with soulful melodies and moving lyrics that speaks to the heart. The arrangements are rich and full, featuring soaring vocals backed by a full band. The musicianship is top-notch, with each performer bringing their own unique style and expression to the music.

DOWNLOAD SONG

Lyrics

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through
Make you no Forget
No thing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no Fit Change O
E no Matter
Wetin dem be Tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no Fit do

No Man wey God no Fit Bless
No Man wey God no Fit Help O
E no Matter
Wetin you dey go Through
(I have come to Tell you)
No man wey God no Fit Bless

No Man
Wey God no Fit Lift (Ah)
No Man wey God no Fit Lift
E no Matter
Wetin you dey go Through
Make you no Forget
No man wey God no Fit Lift

No Door
Wey God no Fit Open
No Door wey God no Fit Open
E no Matter
Wetin you dey Go through
(I’m here to tell you)
No Door wey God no Fit Open

No Man
Wey God no Fit Heal
No Man wey God no Fit Touch O
I’ve never seen
The Righteous Forsaken
Never seen the Sea Begging Bread
I’m here to Tell you
No Man wey God no Fit Heal

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through
I’m here to Tell you
Nothing wey God no fit do
E no Matter
Wetin you dey go Through
Make you no Forget
Nothing wey God no fit do

Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button
eskort mersineskort mersin