Rehmahz – Mercy (Sho Mo) (Lyrics, Mp3 Download)

Nigerian Afro Gospel and RnB singer and songwriter Onah Marvel Ahonye popularly known as Rehmahz unveils a brand new single titled, “Mercy (Sho Mo)”.
Speaking on the song, he says “This is a song of testimony to God with its root scripture from Psalm 71:15 – 24.
“Sho Mo” is a high-tempo afrobeat sound with sweet melodies and spirit-inspired lyrics and it is set to bless you.”
The single from Rehmahz serves as his third(3rd) single to continue his ongoing “RehmahzSZN Series”.
LYRICS
Mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
You show me mercy
Show me mercy
Every night and day
See the blessings
See the blessings
Wey dey come my way
Dem dey pray say
Make I loose guard
Na your hand I dey
Draw me closer
Hold me tender
Yeah yeah
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
E dey fight for me
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Ge ge ge
Me no dey for dem say say say
Na your word be my say say say
I no want any gbe ge ge
Oh Woah
You show me mercy
Show me mercy
Every night and day
See the blessings
See the blessings
Wey dey come my way
Dem dey pray say
Make I loose guard
Na your hand I dey
Draw me closer
Hold me tender
Yeah yeah
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
E dey fight for me
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo