Austin Omozeje – Èledumare (Lyrics, Mp3 Download)

Gospel music minister and performing artist, Austin Omozeje has released a new single titled “Èledumare.”

Speaking on the song, “Looking at my life and how God has helped me, I just could not stop but see Him as my every wonder. Inspired by the African afro-pop genre I was exposed to at the time I just could not hold it but to call my band leader and producer Marvel Osahon and my team The blend to drop this song and now it’s coming to you today”, Austin said while sharing the inspiration behind the track.

The name ÈLÈDUMARE is a western-speaking dialect in Nigeria which means “the one that holds every of our being in his hands, the Ancient of Days”.

LYRICS

Verse 1:
Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk am

Even people wey dey here with me
Their mouth no fit talk am too
Na only God know where dey pain me
As I stand for here today

Na him be the only true God I know
I don talk am before
I go still talk am again
Na my papa do am for me

Nyn make me still dey here
Oya oya oya oya
Join me give am praise
For the good things He has done.

Ouuuuuuuuuuuuuu
Ouuuuuuuuuuuuu
ELEDUMARE!!!!

Verse 2:
I don dey tire for your case
As I tell you reach you no wan hear
You don too stay dey waka about

Time don reach make you follow Jesus
I can’t explainnnnnn
The way e dey do me for body
E dey make me highhhhhhh

When it comes to Grace
Omo na we get am
I dunno whyyyyyyy
You still dey wait

Make we drag you for body for body
When it comes to grace
Omo na we get am
ELEDUMARE!!

DOWNLOAD SONG Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button