Trending

Excellent Morgan – Mummy Mi (Lyrics, Mp3)

LYRICS

Verse 1
Pikin wen dem carry for back
Nor dey know say road far
I for don go far
If to say she carry me for back oh
Mummy pray for me
Na beg I dey beg oh
Make u go down on your knees
So make we fit shake their legs oh

Chorus

Mummy mi oooh
Pray for me
Pray say your pikin go make money
As I dey halla halla
I just wanna make u smile oh.
So make you feel alright
E get as e dey do me for mind oh
Anytime I see u cry
Mummy pray for me
Pray say your pikin go make money
Cos I wan jolly
Remember u talk e sure for me oh oh oh
(Rap one)
Okeri mivódia omotete
Onime semeh kedia
Eyódavwewe nó móme
Shebi wó niére nóketia
Nuwojike hirepkako
Shey wónienu wókadia
Vwokenyere akporoborwe
Woke hirie omiregwa
Eyóda vwevhe
táni akporna wómrena agvwahre
Emupkokpor emupkokpor
Jike hire emurawanye
Ane otarata yotó vére
Éyese otá inánáye
Ané omómé sheybi wónie nimi
Jike hére omomáye
So biko jomáviyotó
So that you nor go die Young
Ane omómé wókátó
My pikin you ggo live long
Ane uvurapkor wéná
JiJesu dia emuresoswor
Kodadia une wókaswor
ViJesu viyó wókeswor

(Rap 2)

Everyday nókefioke
Óyi onime vwo vhe kuvwe
Óvavhowe né omómé
gbenakpo Ituvwe nyhre
Mivwo nô,mijivwa mre né
Onime óta oyotà géne
Cos mebidia omotete ré
Omévwéba emegene
Jesu Kristy gbebiko
Owéyimi jebrure
Urukpe refevwena
Jesu Biko nié mmòme
Eseruvwe kpogbe Eri ofiafo
Jude Biko vwor kevwe
Orémivah Jesu Biko
Véumemumé vóvrévé
Karo viyor né wójetá jovwo
Né omévwé urópé
Vworke ihworapkpor
Dos other niggas
Áye ofwouropé
Efe vwákire agbada
Jesu jime kwoviyor
Like who dey dance to lagbaja
Jesu jime gha abóyó

(Back to Chorus)

DOWNLOAD SONG Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button