Oba Reengy – Ur Love Lyrics

Oba Reengy - Ur Love Lyrics

Chorus(Chant):
There’s something That’s forever certain
There’s something That’s forever true
There’s one thing that’s forever certain
E get something wey be forever true tutu
That’s Your love (x4)

Verse 1:
When I was left alone in my darkest times
Friend turn foes bringing bad bad vibe
All of the people I trust leave me when me fall o
But i run to You and You clean me up
Your shoulder is there its always there
For me to come cry on o
Things i confide in You e no Dey go public o
Your Spirit there always there forever to comfort me
I Dey Bring Trouble Home But Na Me You Love Pass o
(Oh my Daddy)

Chorus:
There’s something That’s forever certain
There’s something That’s forever true
There’s one thing that’s forever certain
E get something wey be forever true
That’s Your love (x4)

Verse 2:
Fuel for my journey as
I’m heading home
Lord without you baami
I no go fit carry on
Gbogbo awon ti moro Pe won Gat Me
Mofi eyan shey aso ibora otutu lofe pami
Nobody go fit stand
Stand for your back
Bodyguard a body guard
himself ti wonba attack
So here is my advice malo rely on them
Na Jesus be the trip wey no fit take you for a ride



I gat a pen and paper
I try to list the things
All the things wey you dey do since I be small pikin
Even when I didn’t send You You dey for me
And for my People for Africa you the source of hope
Oh lord you came down from heaven just to die for me
Me i no send  but You hung on the cross for me
I know say I be stress case but You wait for me
You dey for me patiently You wait for me lord

Chorus:
There’s something That’s forever certain
There’s something That’s forever true
There’s one thing that’s forever certain
E get something wey be forever true tutu

That’s Your love (x5)
(Can’t touch the love oh)

Ur Love” Lyrics by Oba Reengy
Join Our Telegram Channel

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button